Memefi launching: Memefi coin updates, danger of dis tap code wey be like Hamster Kombat?

Date:

Wia dis foto come from, Getty Images

Afta di launch of Hamster Kombat cryptocurrency, plenti odas don join in tap to win gaming raze for inside di app wey dem dey call Telegram.

Memefi na anoda tap to win game but apart from dat e get oda games wey fit win you keys wey you fit exchange for rewards.

And apart from di money wey you go win for di tap to earn game, dem dey also promise say some of di pipo wey dey play for wetin dem call di Grand Draw fit win luxury car, money plus oda tins.

Dis fit be di reason why di new hype game for tap to earn gaming don grow in popularity. But pipo dey fit sabi overlook dis kain tin despite di plenty danger wey dey involved.

Wetin be Memefi

Skip Twitter post

Allow Twitter content?

Dis article contain content wey Twitter provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Twitter cookie policy and privacy…

Read more…

Share post:

Subscribe

spot_imgspot_img

Popular

More like this
Related

Tampa RV giant Lazydays to delist from Nasdaq

Tampa-based Lazydays Holdings Inc., one of Florida’s most recognized...

Granite Geek: New Hampshire might get access to ‘balcony solar’

I had solar panels put on my roof six...

TSX Today: What to Watch for in Stocks on Monday, November 10

Despite firm gold and silver prices, Canadian stocks...

While BNB and DOT Struggle Under Market Pressure, BlockDAG’s Presale Soars Past $435M!

As market-wide fear grips the sector, the Binance Coin...